Oga Police

Mr Officer pause first, What makes you think I’m jobless? I am a law-abiding citizen, Why stop and search for no reason? Like Oga I respect you and your work, No be only you whey wan chop, Also why you people dey shoot us anyhow? Ace, make una no give me dat frown!! Mister man I get rights for here, Oh abi shey wax full your ear?! Make una no try quote constitution, People come see confusion, Mister officer no b only you get family, Yet na you people whey end innocent lives, The youths are sharpening their knives, You wicked souls and awa government cause dis calamity, Naija dey for life support, Small time nah people go dey comot, Because shey dis country dey sustainable?!
